Perfect Timing (Explicit)-文本歌词

Perfect Timing (Explicit)-文本歌词

Erigga&Jeriq
发行日期:

Lost boy when don lost joy Warri boy paper boy Fuck that Nigga Fuck that Fuck that Nigga Fuck that Life na positioning meaning say e balance To say you stand well by now you for don get your balance I hear waytin u talk e no worry me oh Lost boy dey come no dey hurry me oh Who know when dey flow like say devil dey mess Normal lifestyle no be say we dey use am dey oppress But you dey vex why na dem no cut ur hand naw You self go work naw coke no be water naw Why you dey her DM I Dey her shower dey baff Soap when you buy I use am wash my crack Me and her look your matter dey Laff come still straff Omo u bad oh una come still straff When u rich dem go hate When you poor humiliate Me and you different frequencies how we wan take relate Follow me share but your mind na to chop the whole plate No be now Give me 5 years I go shake the whole place Perfect timing Everything na perfect timing Perfect timing Everything na perfect timing One million I get am Two million I get am 10 million I get am 100 million self I get am get am Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing RoseGold ÄP on my mind I need me a perfect timing No time for wasting of time check the clock perfect timing Been waiting for so long ogem elugo perfect timing Isi onye ocha adago during nleka perfect timing I glow in the dark and that is fact kpakpando ka mbu Been climbing mountains since day one ebe iga afum bu na enu ugwu Vegetables bukwa ife anyi n’ese mana obulokwa akwukwo ugu 100 watts akwum n’okwu wotelum olu muwa ama ju I came out from the cell and cashed out a check perfect timing As a Son of a teacher I’ll school you my level is outstanding Only me Different streams of income my brand is expanding Right hand Patek left hand Rolex perfect perfect timing Wify close your ears e get watin I wan talk (oh oh) Ashawo them think say I wan talk about fuck (olodooo) Keep the iPhone just give me the stocks Where you like go money don dey the purse E dey with us e no dey lost come eat with us Love thy neighbors as thy self but neighbors too dey jealous like wat tha fuck ??? Is it my fault your taking pause? Hope no be ***? Guy that thinking na dust…. Perfect timing Everything na perfect timing Perfect timing Everything na perfect timing One million I get am Two million I get am 10 million I get am 100 million self I get am bet am Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Perfect timing Fuck that Nigga Fuck that Fuck that Nigga Fuck that