LETTER TO MYSELF (Explicit)-文本歌词

LETTER TO MYSELF (Explicit)-文本歌词

YUNG FAMUS BANKY
发行日期:

Sleepless beat Sometimes I go sit down, I will talking to myself YFB you're gonna make it yourself Make I no do anything wey I go blame myself I will always do everything with my sense Sometimes I go sit down, I will talking to myself YFB you're gonna make it yourself Make I no do anything wey I go blame myself I will always do everything with my sense I be the boy wey Dem talk say he no Fit make am I don dey see the sign say I go make am Ori dakun sin mi debi ayo Ma je ki ri òun ti o ma kobà mi Shey be Ori l'eja Fi labu, baba Maje ki Damu M'oti ba olorun da majemu say if I make am for these music industry Mo ma sin titi aiye mi Mama go tell me say, ma se afarawe I should be myself Make I no do anything wey I go blame myself Still repeating I started this 2020 So many people tell me say make I keep trying I put my faith in God and I know say am gonna make it (make it) And I know say am gonna make it (make it) I put more effort,I keep trying I keep striving many days,all my life and I know say am gonna get to my destination Emi gan ti ri òun ti agba gan ti Lori ijoko Never let anyone who has never been in your shoe help tie your shoe lace They will always take your pain for granted Ehn eh You gat what am saying Mo le mo le, mo le je motivational speaker Sugbon o gba lori mi This is a letter to myself And I know say mo ma dey bi ti mo ti destiny pe mo ma de This life,I came to this life for a purpose And I know my purpose in this life is to make it Mo de ma de bi ti mo ti ko pe mo ma de,eh Mama's prayer(prayer) Mama's prayer Ko ma gbodo ja si asan Lori aiye mi And I know how am feeling And I know why am saying this My coming to this life Maje ki o ja si asan Emi de mo mo Ohun to ju ti ri, ah Sometimes I go sit down, I will talking to myself YFB you're gonna make it yourself Make I no do anything wey I go blame myself I will always do everything with my sense Sometimes I go sit down, I will talking to myself YFB you're gonna make it yourself Make I no do anything wey I go blame myself I will always do everything with my sense