Wake Me-文本歌词

Wake Me-文本歌词

S2vibez__
发行日期:

Ye yeh Even if Versace gucci o Omotaleleyi o Omoiyabeji tidedede Been talking to myself Cos I don pity myself Anytime wey you miss me just know say I don disconnect Elo lomaje Girl your body on deck o Baby I don’t know why you gat me feeling like I’m on tension Yes your body on deck So tell me why you wan vex o Your body gat me wanted Baby I go like make we connect o Baby shey you know say Mogbe e Siri I Dey like it right down when you hold me Don’t know how you do these things Omotoshan girl you leaving in my history Rent free baby Majekaja majeka firawa sile Jekajowa Omo make we Dey together Don’t take it personal My shawty’s omalicha Girl if you leave na Yawa Girl if you leave na trouble o Causing Yawa shori psycho rii Shori wacko ni abori fapo ni She say bread no fit size elewa agoyin Now she’s screaming she wanna say bobo Oni t-bobo she say k bobo Shey because you get yansh make I leave am for you Now I Dey think am if na dream or not But if I’m dreaming make somebody wake me Make somebody wake me up Make somebody wake me up Make somebody wake me Make somebody wake me Pamurogodo jogodo Wetin you Dey find for sokoto Omo e Dey sokoto Omo deyi watch Ololo Moden shima n watch korope mon watch popo Pamurogodo jogodo Wetin you Dey find for sokoto Omo e Dey sokoto Omo deyi watch Ololo Omodeyi watch Ololo Make somebody wake me up Make someone make someone Pamurogodo jogodo