No Drama-文本歌词

No Drama-文本歌词

Queeneth Jay
发行日期:

Pickup Pickup You no gree answer Knock Knock Knock Knock You no gree open Wetin I do you answer me baby boo awwn? Shey na Gloria you still dey wait for? Abi Gloria don chop your funds run? Shey na wetin you fain me come for? Abeg o Me I no get time for your drama I'm on timeout Shebi na you talk say I go regret am las las Look who came crawling all up on my door For what it's worth Perfect presentation I'm zoned out I no get time for drama For you I would risk it all Mind, body and soul already gave it all Even when my friends said to call it offL Boy, I could not see Now you wanna talk to me Hope you no say I'm not on your league Oh you really wanna talk to me Well, I'm not ready to talk Cos even when I said