Lowkey-文本歌词

Lowkey-文本歌词

Mr. Manuel
发行日期:

Them try them try them They wan na pull we down But oluwa dey our side he dey my side If I fall ago rise What I want be peace of mind Ano dey see no man Ano dey see no one Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God I never dey worry (worry ) Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God So I never go worry Oh yes oh yes Ar dey live my life With no stress (stress) Oh yes no fear Good energy come let's cheers Oh yes oh yes I live my life with no stress No fear fear Good energy come let's cheers So many pressure dey for man en head oh The Hustle is full of stress oh Each one for himself God for us all oh Nobody fit solve your problems oh Oh lord have mercy And your boi is so teste And feeling like am in prison Am on my niece So please release me Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God I never dey worry(worry ) Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God So I never go worry Them try them try them They wan na pull we down But oluwa dey our side he dey my side If I fall ago rise What I want be peace of mind Ano dey see no man Ano dey see no man(man) Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God I never dey worry (worry ) Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God So I never go worry Lowkey lowkey lowkey A get big God so are never go worry Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God I never dey worry (worry ) Lowkey I live my life on lowkey U know my name Never know my story A get big God So I never go worry