My Friend-文本歌词

My Friend-文本歌词

Temmy Blaze
发行日期:

God Abeg Bless my friend Na hin dey for me For my right and left When my head dey gbana Na hin dey cool para Edumare gbe oremi ga o baba No be today ehhh E don tey Say, this our journey don tey If you leave me, omo na rough play Because na you wey fit cure my own craze No be my mama born you Padi mi too good Shey na only you Say we be one no be two I bless the day we met As you dey carry me for head Say na you be my friend Together na the end Hello bestie oo How you doing baby oo So I dey dedicate this cutey song for you Shey you know I love you die I go give you all my time Celebration na for life Baby we no go die No be my mama born you Padi mi too good Shey na only you Say we be one no be two I bless the day we met As you dey carry me for head Say na you be my friend Together na the end God Abeg Bless my friend Na hin dey for me For my right and left When my head dey gbana Na hin dey cool para Edumare gbe oremi ga o baba Bestie mi you know I love you I go do anything for you I will always love you Me and you till the end