Ohh Ohh ohh yeah yeah You know that Droulze (Oh yeah) Slam it on the fucking beat nigga If you fit check I go balance Me no want the distance She no dey chat me on Insta Oh yeah And since this while I dey see chance She dey scatter all my plans Me no want the distance Oh yeah She dey carry me go Somewhere I don't know She dey carry me go Hmm trabaye ahh She dey carry me go Somewhere I don't know She dey carry me go Hmm trabaye ahh She dey carry me go (Oh yeah oh yeah) Somewhere I don't know (Oh yeah oh yeah) She dey carry me go (Oh yeah oh yeah) Hmm trabaye ahh Me no fit dey catch love You wey you don sign me off Your feelings dey fly me off I am fed up of this stuff Your body dey turn me on (yeah) And I wan appreciate you But you no dey appreciate me Carry your body go else where Me I no wan know wetin you do She dey carry me go Somewhere I don't know She dey carry me go Hmm trabaye ahh She dey carry me go Somewhere I don't know She dey carry me go Hmm trabaye ahh She dey carry me go (Oh yeah oh yeah) Somewhere I don't know (Oh yeah oh yeah) She dey carry me go (Oh yeah oh yeah) Hmm trabaye ahh Carry me go Carry me go Oh yeah Ohh yeah yeah (Oh yeah) Slam it on the fucking beat nigga