GBON-文本歌词

GBON-文本歌词

Gabana Ranking
发行日期:

Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Ma riè mwin tan tan I nó dey let anything bother me who no go no know how the thing Dey go who no go no know oo how the thing Dey go Nó get as how e Dey be pass o Ma riè mwin Nó get as how e Dey be pass o Ma riè mwin Demma want to know how we Dey get am clear Demma wan know the scope How my muscle Dey flex Dem wan use telescope Unto tester want to check am But nobody haffi know Say I give them last card check up Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Ma riè mwin tan tan I nó dey let anything bother me Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Ma riè mwin tan tan I nó dey let anything bother me Àgbon yé wè na Ekonokho So make you Nó Dey check your time with another man clock Make you just dey do you thing o my brother mafo mafo Nó my white with your potópotó Me no get any skeleton I Dey hide for cupboard Life is for the living I’m on the cruising convoy Big up all my brothers wey come straight from okhoro This is a reminder say àgbon rien rien Gbe eh eh Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Ma riè mwin tan tan I nó dey let anything bother me Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Àgbon rien rien Gbe oo ọtenmwen Ma riè mwin tan tan I nó dey let anything bother me