Oh oh oh
Believe Believe
Oh oh oh
E go run am oh
Oh oh oh
Believe Believe
Oh oh oh
E go run am oh
The way you carry me
Your love e no dey decompose
I'll leave my understanding
I go just dey lean on you
When I dey tensed
And i nor know what to do
I go mount your guard
Steady living by your word
Na one Man pass e high high high
Na one person touch the the hem hem
Garment wey dey swap status
Make you believe ahm
Ohh yeah
Oh oh oh
Believe believe
Oh oh oh
He go run am oo
Oh oh o
Believe believe
Oh oh oh
He go run am oh
It's You in me and me in you
So why me go doubt
When you give your word
No be like say
Dem say Dem say
I see your doings day by day
From the pages of my heart
Daily daily as I live
Nothing go shake my resolve
I put my trust in you
When I dey tensed
And i nor know what to do
I go mount your guard at
Steady living by your word
Na one Man pass e high high high
Na one person touch the the hem hem
Garment wey dey swap status
Make you believe ahm
Believe in him
Oh oh oh
Believe believe
Oh oh oh
He go run am oo
Oh oh o
Believe believe
Oh oh oh
He go run am oh
When I dey tensed
And i nor know what to do
I go mount your guard
Steady living by your word
Na one Man pass e high high high
Na one person touch the the hem hem
Garment wey dey swap status
Make you believe ahm
Believe in him
E go run am oh
E go run am oh
E go run am oh