Hmm Omo iyami go dey pepper

Iyami go dey pepper ahh ahh

Yeyeye ahhh it's your boy jesseylingard

Hmmm jesseylingard

Only mama dey

Hmm my father don die oh

Hmm hustle everyday

Igbawo lowo fede eeee yee

Only mama dey iye iye

My father don die iye iye

Hustle everyday ehh

Igbawo lowo fede eeee ehh

See aburo yapaa leyin mio

Family and friends they dey pray for me oo oh

Enemies won con dey reason me oo

Mama jenjabo

Hmm aburo yapaa leyin mio

Family and friends they dey pray for me oo oh

Enemies won con dey reason me oh

Mama jenjabo

Ahh

They are waiting for my down Fall

Iya yin I can never fall

Hello my bro

Wetin dey xup fourtyfour

Nfo

Abii motifor nii

Eran MI obimo meji abii ogun aye nii ahh

Hustle till the top

Wonfe lemi ba

They are trying to fall me..

But emiko

Baba shongbo

Bobo shonko

This year nah my year

Ni mo sen ja e tan

For this life

Many things Wey I don see woo

Bless my way baba god show me mercy

Tete bless me OLord make e no tay

Ki Omo tio to MI don dey buy benz

Shodi igbati benz ba shaa katora nii

Abii odi igbati nba ku tan kin to blow nii

Oro yii kofe yemimo otinsumii

50/50 life nah dise

Me chasing money iwo nii shey obo yen tight Omogoo

5k clothes on buga Omo tan

1k ninu aza loba tan

Hmmm oluwa shomilo shomibo

Hmmm kin ma korelo korebo

Glory everywhere

Glory front and back

Ahh ire lotun ire losing

Sheybi iwo shaa nii olorun mi ( God Abeg)

Ori dakun majekin jiya (God Abeg)

Ikan tima je ni mo nwa kiri ( God Abeg)

Iwoni olorun mii

Sheybi iwo shaa nii olorun mi ( God Abeg)

Ori dakun majekin jiya (God Abeg)

Ikan tima je ni mo nwa kiri God Abeg oh

Hmmm God Abeg

Only mama dey

Hmm my father don die oh

Hmm hustle everyday

Igbawo lowo fede eeee yee

Only mama dey iye iye

My father don die iye iye

Hustle everyday ehh

Igbawo lowo fede eeee ehh

See aburo yapaa leyin mio

Family and friends they dey pray for me oo oh

Enemies won con dey reason me oo

Mama jenjabo

Hmm aburo yapaa leyin mio

Family and friends they dey pray for me oo oh

Enemies won con dey reason me oh

Mama jenjabo Hmm hmm hmmm hmm

Hmm hmm mama jen jabomo

Hmm hmm hmm mamajen jabo hmm hmm yee

Hmm hmm mamajen Japa

Hmm hmm hmm mama jen jabo

See aburo yapaa leyin mio

Family and friends they dey pray for me oo oh

Enemies won con dey reason me oh

Mama jenjabo

Hmm See aburo yapaa leyin mio

Family and friends they dey pray for me oo oh

Enemies won con dey reason me oh

Mama jenjabo Hmm hmm hmm hmmmmm yeeeh