Para (Charles’s Law) (Explicit)-文本歌词

Para (Charles’s Law) (Explicit)-文本歌词

发行日期:

Many para many para

Wey dem para for my head

All because a nigga

Neva get the bread

Dem dey ask me nigbawo loma set

And I tell dem very soon e go set

But

Dem no believe in me

Dem con dey reason me

Say dem whine me gan ninu street mi

Dem no believe in me

Dem con dey reason me

Say dem whine me gan ninu street mi

And no be say I no dey try

Every night I no dey sleep

I'm on the grind

Keep on pushing till I die

Say I no get anything

This music na my life

Only jah fit save me oh I know

I can't do this on my own

And I no fit sell my soul

But you know badman gats to blow

Person wey life dey favour

Go think say na him hard work

Dey make am dey gas up

Oh my brother show love

If you get money show love

Ko ma pada lodi Charles law

Person wey life dey favour

Go think say na him hard work

Dey make am dey gas up

Oh my brother show love

If you get money show love

Ko ma pada lodi Charles law

Steady on cana

Steady on cana

Awon temi dem be steady on cana

Boys dey para

Boys dey para

No go shock if you see me with burna

Ayo maff lanje

And I'll be on my way are you there ?

As for you I can't tell

But I can vouch for me I'll get there

And no be say I no dey try

Every night I no dey sleep

I'm on the grind

Keep on pushing till I die

Say I no get anything

This music na my life

No be say I no dey try

Every night I no dey sleep

I'm always on the grind

Keep on pushing till I die

Say I no get anything

This music na my life

Only jah fit save me oh I know

I can't do this on my own

And I no fit sell my soul

But you know badman gats to blow

Person wey life dey favour

Go think say na him hard work

Dey make am dey gas up

Oh my brother show love

If you get money show love

Ko ma pada lodi Charles law

Person wey life dey favour

Go think say na him hard work

Dey make am dey gas up

Oh my brother show love

If you get money show love

Ko ma pada lodi Charles law