E no fi stand right Inna mi way
Cause if you get I pop I spray
See you select wetin you gon wan say
We run the race all
The gbedu's affi make
State your chamber ain't no saint
We run the streets all the ego on stake
Plug in the music all we affi wave
This be the new sick body body bang
We no go sail for long this time
Cause we for pray man understand
Recreate all the undone
Paper chase ain't for the burned-out
Pick up the bass play till we all out
Spark never mess never let we go dry
Jus be the first love of thou life
Of thou life
Sort it outside
Start a new one time
No go realize wetin happen in time
Roll it all up no dey stress burn fire
Stress burn fire
Dem no dey camera shot we outside
Make sure we carry keles e no fire
No dey try rushin him he no tire
E no fi stand right Inna mi way
Cause if you get I pop I spray
See you select wetin you gon wan say
We run the race all
The gbedu's affi make
State your chamber ain't no saint
We run the streets all the ego on stake
Plug in the music all we affi wave
We dey for sise sise
One moment we here we there
Give you that rehab we had
Omo e no be well with her
She got that round face like earth
Got a smile that's nwa m best
Her ikebe no go be stress
E no fi stand right Inna mi way
Cause if you get I pop I spray
See you select wetin you gon wan say
We run the race all
The gbedu's affi make
State your chamber ain't no saint
We run the streets all the ego on stake
Plug in the music all we affi wave
This be the new sick body body bang
We dey for sise sise
One moment we here we there
Give you that rehab we had
Omo e no be well with her
She got that round face like earth
Got a smile that's nwa m best
Her ikebe no go be stress