The best way to get through tough times is to surround yourself with people who will support and encourage you.
I know we dealing with a lot rii know
Trust me I gat ur back
I know is hard to feel alright sometimes
Yh I gat ur back
I’m searching for a light in the dark of night
Yh I gat ur back
Dealing with the pain and the tears that I’ve cried yh I gat ur back
Yh yh I gat your back
Dhexson
My brother, how you dey
I dey call but you no dey pick up
My sister, egbon
I dey feel your love from a distance
Oh my mother, I see your work
Na why I no ever wanna give up
My Jigga, one love
I dey with you till we sleep sand
Yh, back in the days we dey soak garri
Gone are the days we play with kpanti
Your troubles na for me, my worries na for you, never feel alone
Yh, back in the days when dem no reason me
You stood around fighting for me
Brother wey dey for me
I dey with you till eternity
Yeeeee
Raping in my heart oooooo
No matter watin I face today brother man
Na you Dey for me ahhh
When I bi Dey reason am
I no fit lie
Cause na you Dey reason mine now
O my brother my bloodline
Cause na only you Dey for life
And I trust you more than mine (Girl friend)
I know you Dey for my life
Reason am with me when I Dey hustle
I believe one Dey we go buy muscle
Pull up with the guys way Dey still hustle
But I know one Dey we go still couple
We chasing big bag oooo
And I know is getting hard ooo
Is making me mad
Cause I know one day we go hard ooo
Dealing with a lot of shit yh im gon survive
U my guy forever together
Fuck the pain struggles gon gain
keep moving m one step at a time
Rise above the pain and shine like the sun in the sky
Dealing with a lot of sgit
Dealing with a lot of thing X2
Yh we gon make it