Ehh God (Explicit)-文本歌词

Ehh God (Explicit)-文本歌词

发行日期:

Major

Cardi's A Cruz tho!

Jah bless my family

Jah bless my family

We won make more mili

Jah bless my family

Jah bless my family

We won make more billi

Jah bless my family

Jah bless my family

We won make more milli

J Bee

Ye ye ye

Problem no they finish

When you no get

Omo dem go see you finish

Don't call me bitch

Me I nor they stingy

Cus When I get I dey

Pull up for my real gees

Like this I be boss

Like this I be boss

When I enter club

All the girls them dey pause

No dey call me boss

Abeg no go call me boss

When I no get back then

Omo you no call me boss

Soft life na watin I dey pray for

Ye na watin we dey pray for

Ye na watin I dey pray

I won Cruz in the Benz

When dem see me make dem say God

Imagination me I no they wayward

Ye na soft life I dey pray for

Ye na good life I dey pray for

I won Cruz in the Benz

When dem see me make dem say God

Say God

Say God

Say God

Eh God

Eh God

Eh God

Ogbeni try tease me

Na only money i swear

Fit they hease me

Do am slow no rush

Am take am easy

Life when I leave

Say na one me I gat

And I no go ever take am easy

I mat my guard

Shay you know life hard

I just find out say life is very hard

I no send anybody

And anybody try pull me down

I swear dem go see there dead body

Soft life na watin I dey pray for

Ye na watin we dey pray for

Ye na watin I dey pray

I won Cruz in the Benz

When dem see me make dem say God

Imagination me I no they wayward

Ye

Na soft life I dey pray for

Ye

Na good life I dey pray for

I won Cruz in the Benz

When dem see me make dem say God

Say God

Say God

Say God

Eh God

Eh God

Eh God

Major Dan the major producer