No limit
Brother no limit
We’re still stacking
My brother we’re still thuggin
U get d magic
Wen u take life easy
Up for d money no time
Zero fugqzii
Trust d process
Cuz I trust d process
I’m making progress
We no hear dere nonsense
Call all dem sexy baddies
D once way Dey naughty
Life is yulo drink up do some faji
It’s time to get I
All my worries I put aside
Such is life problem no Dey finish
Wailai ta lai
Pull up in a skru skru
Straight out of d lungu
Na God’s grace
Nobi juju
I hear say some say
Na vudoo
Educate me if I’m wrong
Celebrate me if e work
You’re not God so shut up
Wetin go be go surely be