Fall-文本歌词

Fall-文本歌词

TL Paskal
发行日期:

Me i know dem no know making money bi the only problem now

So I choked I stay cul

Steady grinding on the game right now

Oh no no o

Adey ma line finding money

Ano get beef with anybody

Oluwa blessings follow me (follow me)

Make nobody stop my enjoyment

I want to party all day

Hennessy rozay on the way

Kilo mashilole

Me ano do pass myself o right now

Shay na money Adey find

Wetin com bi ur problem

Your matter don cast Oo

Omo mini me ano fit fall

Omo mini me ano fit fall

omo mini me ano fit fall

No fall down no no o

Omo mini me ano fit fall

Omo mini me ano fit fall

omo mini me ano fit fall

No fall down no no o

Carry ma matter for ma head Oo

Me ano send nobody o

Oluwa ni Martin l’ode kolo

Every little thing u go do go take u far

Make u no Dey reason nobody

Dey ur line finding money Oo

Money Oo

Make nobody stop my enjoyment

I want to party all day

Hennessy rozay on the way

Kilo mashilole

Me ano do pass myself o right now

Shay na money Adey find

Wetin com bi ur problem

Your matter don cast Oo

Omo mini me ano fit fall

Omo mini me ano fit fall

omo mini me ano fit fall

No fall down no no o

Omo mini me ano fit fall

Omo mini me ano fit fall

omo mini me ano fit fall

No fall down no no o

Me i know dem no know making money bi the only problem now

So I choked I stay cul

Steady grinding on the game right now

Oh no no o

Adey ma line finding money

Ano get beef with anybody

Oluwa blessings follow me (follow me)

Make nobody stop my enjoyment

I want to party all day

Hennessy rozay on the way

Kilo mashilole

Me ano do pass myself o right now

Shay na money Adey find

Wetin com bi ur problem

Your matter don cast Oo

Omo mini me ano fit fall

Omo mini me ano fit fall

omo mini me ano fit fall

No fall down no no o

Omo mini me ano fit fall

Omo mini me ano fit fall

omo mini me ano fit fall

No fall down no no o