They call me roll boyy
Itfranklyn
You know wassup
Call me Will
One jean one shirt no canvas
Baba me i pray make e change o
Last time i tried i failed o
Baba me i pray make e rain oo
Baba no pass me by
I no get nobody
Don’t leave my side baba oo
I no get nobody
Adura agba
Show me the way o, show me the way o
I no go tire
Bless me today o, bless me today o
Oluwa run am oo
Show me the way o, show me the way oo
Make we no go die for the hustle
Bless me today oo
Baba oo ooo
Aay aay aay oo
Oh lord oh my God,I almost forgot oo
To say a prayer this morning, before i comot
Stew go dey for pot and turkey to support
As long as oxygen and carbon dioxide dey i go dey alright
Yeah listen,
No be say na my own bad pass but i don’t like this
Na only person wey get mouth dey chop kiss
Record this or better still report this
Cos very soon i go dey top list
You sef reason am e don tey wassup
I be going hard everyday not soft
Baba wetin dey occur
I no wan dey package abeg
I just wanna be boxed up, wassup
Adura agba
Show me the way o, show me the way o
I no go tire
Bless me today o, bless me today o
Oluwa run am oo
Show me the way o, show me the way oo
Make we no go die for the hustle
Bless me today oo
Baba oo ooo
They say we anonymous, they no know us
But na you dey my back
Me i no go loose focus, just because
People just dey run their mouth
Amma give it to ‘em one time
Day break they go see the way you son shine
Change am for them unannounced
Keep it one hundred all day no be sometimes
Oouuuuu
Ooh lord oh my God
Show me the way, show me the way o
Before i comot
Bless me baba, bless me baba
Ooh lord oh my God